MyLyricsFinder

Mine

6IXX_

00:17.71 “I just wanna hold you down”

Lyrics Timed, click a line to jump

Withavibe
(Ohhhhh-oh. Uhhhhh-uhhhh)
I just wanna hold you down
Just wanna make you mine
Baby girl if you are calm
Uhh ye-eh
I just wanna hold you down (down)
Just wanna make you mine (mine)
Baby girl if you are calm (calm)
Uhh ye-eh
I just wanna hold you down (down)
Just wanna make you mine (mine)
Baby girl if you are calm (calm)
Uhh ye-eh
Omalicha nwa, she be standard
Anywhere she dey, she dey standout
My baby dey rock designer
She no dey wear made in China-anh
Omalicha nwa, she be standard
Anywhere she dey, she dey standout
My baby dey wear designer
She no dey rock made in China (anh)
See Abena
Baby girl no more yawa
Shey na Versace or Prada
Anything she wants, I go give her
Oh see Abena
Baby girl no more yawa (hun-un)
Shey na Versace or Prada (hun-un)
Anything she wants, I go give her (hun-un)
See me and you
Forever we go dey oh
Don't take my loving for play
Baby girl say we go dey
Aah
Oh Anita
Oto ojo meta ti aati rira
Baby gimme love, make you give me better
Ah, oh Anita
Omalicha nwa, she be standard
Anywhere she dey, she dey standout
My baby dey rock designer
She no dey wear made in China-anh
Omalicha nwa, she be standard
Anywhere she dey, she dey standout
My baby dey wear designer
She no dey rock made in China (anh)
I just wanna hold you down
Just wanna make you mine
Baby girl if you are calm
Uhh ye-eh
I just wanna hold you down (down)
Just wanna make you mine (mine)
Baby girl if you are calm (calm)
Uhh ye-eh
I just wanna hold you down (down)
Just wanna make you mine (mine)
Baby girl if you are calm (calm)
Uhh ye-eh
Oh Anita
Oto ojo meta ti aati rira
Baby gimme love, make you give me better
Ah, oh Anita

Can't get it out of your head? Play “Mine” yourself.