Lyrics
(Da'-Da'-Daro')
Kpos
Iron
Yo, make way Bad Boys coming through
Clear road
No be lie
The boku kprass foh kill person (naso)
Roll, make you light am (roll, make you light am)
Puff, make you pass am (puff, make you pass am)
But sweet barnie must to involve, it's very vital
Lift-off men dey for action, this no be podcast
We dey blast like Contra, aswear, you go tap out
E dey my body, sure for me
I secure for me sanctuary
All this cash and this gold on me
We dey flex, no be salary oh
'Cause normally, normally (Iron), we dey cho, no be counterfeit
I dey burn all the calories (clear road), you dey call me the catalyst oh
Kpos
Normally, I dey buga for the Matthias, 'cause na still mе dey make all the barnies blush
Hmm, dem say "wetin I dey crush?", But, tell the kele with big ikebe say "na norsh" (obnoxious)
I dey OBS her kurukere waka, make she lap my ama, abeg, make we toss (wetin you dey talk?)
Two seconds no be much, no be choice, ọmọ, this one no be story for the gods
Ábi I don yarn you, no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpopo-di-kpo
I dey muzz, you dey yarn me gbogbo-ti-gbo
E no suppose be so, abeg, carry your own dey go
Bro, just last week, I took a break
But right now, I don dey find food like who dey H
Vanity upon vanity dey make dem too dey rake
I set the pace, ọmọ, I no come here to look face (Aboy)
E dey my body, sure for me
I secure for me sanctuary (mm)
All this cash and this gold on me (mm)
We dey flex, no be salary oh
'Cause normally, normally (ayy), we dey cho, no be counterfeit (oh-oh, oh)
I dey burn all the calories (yè-yè, ayy), you dey call me the catalyst oh
I love your juice bag, love your blom-blom
I love the way your booty moving inside kongo
Tope too bad, and she from Ondo
Dey shack her well, I dey drink her like gombo
Money, I gat it, gat it
Yansh, she gat it gat it
Every other night, we dey pati, pati-pati
Kpo, she gat it, gat it
Molly, she gat it, gat it
Every other highness they want, she gat it, gat it
Kpo no dey high me again, so, na her body wey dey electric dey carry the pain, ay-ay
Igbo no dey high me again, and I dey wait for the high and e don dey delay, ay-ay
Money, I gat it, gat it
Yansh, she gat it gat it (sure, sure, sure)
Every other night, we dey pati, pati-pati (oh-oh)
Kpo, she gat it, gat it
Molly, she gat it, gat it
(Wibby, Wibby)