MyLyricsFinder

The Truth

6uff

Lyrics

Dem wan know my compass I dey undercover I no go ever fall down Always use my upper Everyday disturbance I came I saw I conquered Militant mindset I be like Tompolo We dey load plenty money For the Marcopolo Pepper dem for eye dem go get Apollo Dem go get Apollo oh oh oh oh Any weapon fashioned against me It is null and void Yama Yama for lagoon Many many many many fools Many many many many views Many many reason i'm the truth Many pattern una go confuse The evidence is clear Say I no go fit to loose I dey blow my backwood Catching all my cruise Always on the move I dey fire na kaboom Babylon force break and export Sacrifices and devotions New regime na takeover it is my turn I will never hesitate to burst my gun Oooh I am a servant of Music It's in my spirit and it's so therapeutic Take my sorrows I baptize in jacuzzi Wash and clean me When my mind is so filthy Any weapon fashioned against me It is null and void Yama Yama for lagoon Many many many many fools Many many many many views Many many reason i'm the truth Many pattern una go confuse The evidence is clear Say I no go fit to loose I dey blow my backwood Catching all my cruise Always on the move I dey fire na kaboom Zigi zaga o Omo spiritually o This one no be Physically o Na my sanctuary o This one na spiritually o Zigi zaga o Omo spiritually o This one no be Physically o Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh IRON Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh New regime na takeover it is my turn New regime na takeover it is my turn