Lyrics Timed, click a line to jump
Who be cardi b o
Who be Saraphine o
Fionaa
Fight police for your case
Go germani go space o
Do anything for your fine face o
Anytime you go I go wan craze o
You dey porcupine o
O jor
Have been calling but o soro
La leyi mo ma duro de o
Buy you gucci and Dior
Omo no dey whyne me jor
No do corny corny
Wetin be the plan B
Make dem no pour sand sand for our garri
This your body moving slowly like Konami
Oh mami
Bon shey wa e Lon wa mi
Go mami
I no really know but
Mini mani mo
This kinda love wey dey feed on my ego
Shake ya bumbum wetin I see so
Idi rabata wey go make me commit o
Hmm hmm
Omotena take my everything
I surrender
Uhh huh
Your body nice gimme energy
Nakupenda
E don tee baby do you remember
Carry me go away
I surrender
Trust issues don dey make me shalaye
She been call me alaye
Olohun
If you see my baby Who be jenevive o
African lady no be Cardi B o
This kain kele wey dey burssi mind o
Omo to dun omo toyin tomato
I wan be your hero be your Shina Rambo
Sweet for my body oo kai
Wetin be the plan B
Make dem no pour sand sand for our garri
This your body moving slowly like Konami
Oh mami
Bon shey wa e Lon wa mi
Go mami
I no really know but
Mini mani mo
This kinda love wey dey feed on my ego
Shake ya bumbum wetin I see so
Idi rabata wey go make me commit o
Hmm hmm
Omotena take my everything
I surrender
Uhh huh
Your body nice gimme energy
Nakupenda
E don tee baby do you remember
Carry me go away
I surrender
Can't get it out of your head? Play “Surrender” yourself.