MyLyricsFinder

Longé

Bryann

Lyrics

Woah-woah, baby your something Make you shake up on your pele Longé oh, longé ah Longé oh, longé ah Longé oh, longé ah Longé oh, [?] Make you longé oh, longé ah Longé oh, baby ohh Longé oh, longé ah Longé oh, [?] Make you longé Romance my body, do me marama Give me tongolo until I fall down Yo baby [?], ehen Make I be the La Casera to your Gala Cause I dey look your back (Your back) But you dey fall my side (My side) Na go so her body sharp (E sharp) Girl you be like knife (Mhm) I no go fall your hand, I no go do you bad I just reason say you sad So I want to make you dance Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, [?] Make you longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, baby ohh (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, [?] Make you longé I say we dey okay? (We okay) We dey alright? (We alright) Say money dey (E dey) So make you play and dance all night Yеah we dey okay? (We okay) Wе dey alright? (We alright) Say money dey (E dey) So make you play and dance all night Oya, don godogba, oya longé (Longé) Tumbolo nkor, oya longé (Longé) Sumalaja, oya longé (Longé) This things in my mummy (Longé) [?] (Longé) [?] Dapo (Longé) [?] cheddar (Longé) My mummy balonsom Cause I dey look your back (Your back) But you dey fall my side (My side) Na go so her body sharp (E sharp) Girl you be like knife (Mhm) I no go fall your hand (M—), I no go do you bad (Mhm) I just reason say you sad (Mhm) So I want to make you dance (Dance, dance) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, [?] Make you longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, baby ohh (Longé) Longé oh, longé ah (Longé) Longé oh, [?] Make you longé