Lyrics Timed, click a line to jump
It's Cold in December
So make u remember
All the things that have seen no retreat no surrender
When man no getty cheddar
Never losing my focus
It's so fundamental
And I know e go better
So I work everyday like a man with agenda
B No retreat no surrender
And So i putting my life on the line
Know say this life na dice
If I no work I go die and if I still work I go die
Why I no go work make my people survive
I no fit watch make my people suffer
Everyday rising temperature
I no get time je ka rira later
All my lonely days are gone
My glory days have come
Now my worry days have gone
All my lonely days are gone
My glory days have come
Now my worry days have gone
Nwa onwedi
Time e go tell
Okwa na ajubu God when my song e go sell
But that was then
Afulum hell
Owero onye za my hello ka adele
My Day don come
My sun gon shine
Ife nyolu chukwu bialu sealed and signed
Ma bunu hussle gbajie my spine
Everything wey off e don fall in line
Ebum uwa na isi
Mgbe mu na owu na gba G G
Hasim no we we
I tell "em to free me
Abum oku when u see me
Umu amagu don Dey feel me
Olisa don heal me
Onukwulu njo Dey hail me
Na akuzi on a daily
Why dem no go envy
Nigga I'm all about the Benji
Ga ya twenty over twenty
And e fit empty
All my lonely days are gone
My glory days have come
Now my worry days have gone
All my lonely days are gone
My glory days have come
Now my worry days have gone
Can't get it out of your head? Play “Glory Days” yourself.