MyLyricsFinder

Lyrics

You make me want to dey Dey for the place why I no fit regain All I've lost in the past, all I'm losing again Ahh okay yea oya [gibberish] I was moving fast you were calling my name I never really understood what you said Just hold on baby no be holiday No be all the day you go take the play, So Why do you want to Jonze me? Tell me what you want to do to me What you wanna do What you trynna do What you wanna do Want to call me a fool Why do you want to Jonze me? Tell me what you don dey do to me What you trynna do What you wanna do What you trynna do Want to call me a Make una pray for me Big gorilla down Shebi she want to killamiti Jo fumni, Jo fumni; please gimme Yeah, yeah Break your back as I spray money She wants to start a new pandemic (Covid 19) And anytime wey she come through (Come to my crib) She wants to violate my temple (in my crib) Where she step, there I go to yeah University campus She say "please me, Mr. Zizi" But everybody know me take it eazy, I be the boss, I be the don really If you no trust me, go ask siri But Mr. Ziza, check your TV Now they see me, and they just want to be me Easy, got me high up like the ceiling Them boys they stealing, but them sill lean

Can't get it out of your head? Play “Jonze” yourself.