MyLyricsFinder

Slaughter

corizo

Lyrics

Mr hunter, abeg no shoot me This is my jungle You're trespassing Mr hunter, abeg no shoot me This is my jungle (amazing team on the beat) Turn the lights off,turn the music on Ah Mr hunter, abeg no shoot me This is my jungle Body core circle, everywhere round Please turn around let me see your buddy bounce I no dey show body to another man Is me and you here I see no other man Shoot my shot with good conversation She start to blush bullet enter Took my bushmeat back to my crib After hunting na slaughter Thank God for life I find it easy Many hunters go farm wey no return Not an easy prey but I win the battle Unto bad hunter wey I be Feel at home, I wan go bath for upstairs Before I come down, cornflakes finish You are here for slaughter, you no come here come flex The only food you fit eat for here na raw sex Welcome to my temple I bring you here for slaughter Wider wider,permission to enter Ambush ambush, corizo shoot on sight You're the bushmeat am the hunter And we're here to slaughter Mr hunter, abeg no shoot me This is my jungle Okay am ready show me your room She carry knife, I carry condom Play the JBL and increase the sound Make your neighbor no go dey hear my voice She took the panties off by herself I rebuke you Satan you do not scare me Turn the lights on for observation My previous slaughter give me infection (ew) Remove your waistbead before we start Obey my rules and my regulations Say the prayers before you eat Every food na food I no be racist You're very young to be this spiritual I believe in God but I dey work with ritual I say the grace before I eat the pussy My mama teach me good table manners Bitch I am not a vegetarian I don't like bread and butter If I no go for hunting I go die of hunger Wider wider permission to enter Trespassing is allowed You are the bushmeat am the hunter (you are the bushmeat am The hunter, bushmeat am the hunter The bushmeat am the hunter) After slaughter na cold room Dem cut my light my fridge Don spoil After slaughter na cold room After slaughter na cold room After slaughter na cold room Den cut my light my fridge Don spoil After slaughter na cold room After slaughter na cold room Increase the JBL bitch Increase the JBL Make your neighbors no come dey dey come dey here my Voice Increase the JBL bitch Increase the JBL I bring you here for slaughter Now we having sex El fucking corizo Good evening Am opening light to my fans