MyLyricsFinder

Baami

Crayon

Lyrics

(Nwanne, Nwanne, Nwanne) I dey find my own You dey find your own No come out sand-sand for my Garri oh No con start to dey move like Shagari oh I dey for my zone (yeah-yeah) You dey Capri Sonne No con kill the life of the party oh No con take the ball from Papilo If na class we dey, I go show you my own work, make you copy oh This life wey we dey, I no fit con dey dull am, I be Shapiro (I be Shapiro) I go Holy Ghost show you way (yeah-eh) What work for me (yeah-eh), e no fit work for you Ṣẹṣẹ dè'bẹ, igbálòdè (baby oh) Baami oh, Baami l'òkè (Baami) Baami oh, Baami l'òkè L'òkè l'òkè l'áwá yi ò, Baami l'òkè (Baami) Ah, Baami oh, Baami l'òkè (Baami l'òkè) L'òkè l'òkè l'áwá yi ò L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (l'òkè l'òkè) L'òkè l'òkè l'áwá yi ò L'òkè l'ámá-má lọ L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (Chukwu, are you okay?) Ah, l'òkè l'òkè l'áwá yi ò No shout for this Tinubu regime When you wan take sharp? (When you wan take sharp?) Are you looking for money? Ọrẹ, born sharp-sharp I no go tell do it legal (do it legal) I no go tell do it illegal (do it illegal) Na you know where you dey wear shoe (hmm) Na you know where e dey pinch you Hmm, dem burst my paddie Hmm, dem dey check my paddie Hmm, dem touch my paddie Hmm, dem collect hin lappy Hmm, dem put am for Panti Hmm, my paddie dey Shanty Òwò ti mò kọ rá, wetin mò jọ rá, no fit chop am for Panti (no fit chop am for Panti), hmm Baami l'òkè (Baami) Baami oh, Baami l'òkè (l'òkè, l'òkè) L'òkè l'òkè l'áwá yi ò, Baami l'òkè (Baami, l'òkè, l'òkè, l'òkè) Ah, Baami oh, Baami l'òkè (l'òkè, l'òkè, l'òkè) L'òkè l'òkè l'áwá yi ò L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (l'òkè l'òkè) L'òkè l'òkè l'áwá yi ò L'òkè l'ámá-má lọ L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (Chukwu, are you okay?) Ah, l'òkè l'òkè l'áwá yi ò