MyLyricsFinder

Lyrics

Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something) Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something) Oh my lord oh my love oh this your love no be bobo e too sweet ohh like e choco shuga milk and Milo ah ah and d Milo ah ah ohh no no no no from Puerto Rico to jalingo na so your love follow me go I dey jones ohh you no gree go peace and love what a combo ai ai oh what a combo ai pe le pe le pe le pe le pe o Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something) Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something) Son on this yea yea yea yea your love dey for my front e no dy follow back like person wa I dey follow chat your goodness and mercy dy all over you left 99 just for me ah ha your mercy I dey enjoy each and every day ah ha so I dey thank you my daddy I dey thank you my padi ah who be that person wan won come against me when you dy my front and you dey back ohhh your love e dey cover me so make enemies comot e body ehh cos you mount pass Mount Everest you never slumber you never rest every second you are taking care of me e e everyday a Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something) Every every every everyday your love just dey follow me every every everywhere no be moi moi something your love no be moi moi something (no be moi moi something)

Can't get it out of your head? Play “Everyday” yourself.