MyLyricsFinder

Mapami

Egertton

Lyrics

Eger makpami Topsy makpamania Makpami Makpami Egertton don come again The way she dey move her waist My girl ma kpa mi Baby ma kpa mi na Ma kpa mi Ma kpa mi Eger mkpami Topsy mkpamina Eger makpami Makpami Mkpamina Eger makpami Topsy makpamina Eger makpami Makpami Makpamina Eger makpami Topsy makpamina Eger makapami Makpami Makpamina Oya party don start All the girls them come my party Shayo too plenty We Dey pop like confetti Shey I fit touch your body mama When we don finish paste your aza Me I want to chop your food for platter By my self Eger makpami Say the gbedu don burst Makpami Say your kele don Dey fall egbami Tell am make she come eger party She Dey call me daddy Shawty want to fan on me Wait on me Put your hands on me Rock on me Baby work on me Eger makpami Topsy pawon Eger makpamina Topsy pawon Eger makapamina makpamina Makpami Topsy makpami Eger 3am in the morning Call my phone pop molly ease on me when you lonely It's all for me Body all for me Rock on me Body work on me What's your number baby What you doing later Shey you go help me spend my paper Shey you go help me waste my raba U might not see me later Baby girl you Dey with eger Shey you go help me waste my raba Shey you go help me spend my paper U might not see me later Baby girl you Dey with eger Eger makpami Topsy pawon Eger makapamina makpamina Makpami Eger makpami Topsy pawon Eger makapamina makpamina Makpami