Lyrics
What do you know about life
When Dem talkin about life?
We only live once
No de judge my life.
As I wake up this morning
Na to go chase my money.
All this haters they've been hatin
Dem been think se he funny(eh)
Shey you know se
You no suppose call
if you ain't talkin about my money
I don dey hustle no be today
Oluwa abeg make maga pay.
Omotena say more ass
is more pay(eh)
Oluwa bless your boi today
As your boy de grind make he pay
I just want bless mama one day
I still want count all this M's de my de
No go de hate me today
I de pray for homies everyday
Cus all fingers no be same
Cus all fingers no be same
De hate me for no reason
May be because I'm winning .
Dem want belike me
But dem no fit handle my loosing.
Take over your city leave you chokin
Na brag u brag
You no fit do nothin
Come all the way
I no back empty
For my P's my oluwa is the mighty
I show love for the street
Dem take it for a play
Now I don't need be confused
These nighas all prey.
Every morning I de tell God
Save me if I de pray eyah eh
Oluwa bless your boi today as your boy de grind make he pay
I just want bless mama one day
I still want count all this M's de my de
No go de hate me today
I de pray for homies everyday
Cus all fingers no be same
Cus all fingers no be same