Lyrics Timed, click a line to jump
(Guchi)
(Sugar)
No be crime say you fall for me
I didn't treat you right, I know it's not funny
I didn't realize say your love for me was genuine, genuine
Baby, make you no dey vex for me
I'm only human and I'm not perfect oh
I didn't realize say your love for me was genuine, genuine
I know say, you get another, but me I no mind, I need you back oh
Make e no cause me heart attack oh, oh baby
And if you need me, I dey for corner
Oh baby, con gimme chance oh
I no sabi wetin be love oh-oh, oh babyy-yy
Oh baby, I'm sorry o, I'm sorry, sorry o da (I'm sorry oh, oh-oh)
I'm sorry o, I'm sorry, sorry o da (I'm sorry oh, oh-oh)

I'm sorry o, I'm sorry o
Two days old, I think I know it's a problem
The say the truth, that be honest
He gave me the vibe I was looking for me, yeah
I know, I know, say me I know
Say many things I been know and let go
But I need you, my baby abeg o
I know say, you get another, but me I no mind, I need you back oh
Make e no cause me heart attack oh, oh baby
And if you need me, I dey for corner
Oh baby, con gimme chance oh
I no sabi wetin be love oh-oh, oh babyy-yy
Oh baby, I'm sorry o, I'm sorry, sorry o da (I'm sorry oh, oh-oh)
I'm sorry o, I'm sorry, sorry o da (I'm sorry oh, oh-oh)
Oh baby, I'm sorry o, I'm sorry, sorry o da (I'm sorry oh, oh-oh)
I'm sorry o, I'm sorry o
(Uhhh-uhhn, uhhh)