MyLyricsFinder

Die Young

Kay Study

00:18.35 “Weytin I do wey you bore me so?”

Lyrics Timed, click a line to jump

Mmm
Mmm
Mmm
Mmm
Mmm mm mm mm mm
Mmm mm mm mm mm
Mmm mm mm mm mm
Mmm mm mm mm mm
Weytin I do wey you bore me so?
Everyday yawa, you no dey show
When I dey broke, nobody dey
Now man drop you wan cry for my name
I suffer small, e no dey your eye
Now you dey post like say we tight
No be today, I see the sign
Fake love full ground ah for dey my lane o
I no go lie this life no be easy I say
Never trust everything they say
They're gonna leave you behind
The next day they're gonna pretend like they care
I no go lie this life no be easy I say
Never trust everything they say
They're gonna leave you behind
The next day they're gonna pretend like they care
If I die young young
Limme make I rest in peace rest in peace
Nobody should come tell me say
That they loved me so much
'Cause I know you
'Cause I know you hated when I was around
You hated when I was around
No fake love when I'm gone
Don't faking love me
When you never show me love
When I was living hard life yeah oh
Nipa nnyɛ nipa nnyɛ
Otan meni na ohunosɛ mennka atseasefoc ho
Na okyerɛ me odo wc me'ekyi (oh)
Na ɛyɛ me ehi (eh)
If I no dey again just find your way
Cfrɛme kojo besia meye na amona eh
Keep giving me names na okyerɛ hate
No fam again
E be life yeah (life)
Sɛ me wu ah na me kc o
Mennhia wo dc o
Wo dc wo dc o
If I die young young
Limme make I rest in peace rest in peace
Nobody should come tell me say
That they loved me so much
'Cause I know you
'Cause I know you hated when I was around
You hated when I was around
I no go lie this life no be easy I say (no be easy I say)
Never trust everything they say (everything they say e)
They're gonna leave you behind
The next day they're gonna pretend like they care (they care)
I no go lie this life no be easy I say (no be easy I say)
Never trust everything they say (everything they say e)
They're gonna leave you behind (yeah e)
The next day they're gonna pretend like they care (yeah eh eh eh)
If I die young young (young)
Limme make I rest in peace rest in peace
Nobody should come tell me say (tell me say eh eh)
That they loved me so much (so much)
'Cause I know you ('cause I know you)
'Cause I know you hated when I was around
You hated when I was around (when I was around)
(Round anh anh anh)