MyLyricsFinder

Lyrics

What do you mean you're not ready Girl, make you look my direction Confession You be the air that i breathe And i go vote for you in every election What do you want? Mention E lɔbi, en sweetie Bo gyi mi honey See what you do me, I no know (I no know) Take the next step and I follow (I follow) Wherever you go me i follow Onoko ngoor naa fee nine Girl i show you love fee yoo fɔ yoo (yoo fɔ yoo) Take the next step and i follow (i follow) Wherever you go me i follow Onoko ngoor fee aboloo Asor Mmm dasoor Enemies talk say make we break up Asor Odo na sor Enemies pray say make we break up Asor Mmm dasoor Enemies talk say make we break up Aso Odo na sor Enemies talk say make we break up The things you do me make I craze for you Kɔ fa nea wo pɛ then i go pay for you So many girls wey dey go hate on you But ɔmo nim sɛ me ankasa no i was made for you Hwɛ obaa ne na nantu Su kɔm de wo aa me kɔ River Densu Me nkɔ hyɛ wiemu hyɛn mu na yentu Ɔdo nkɔmmo no deɛ me dɔfo ma bɔ no kyenku Wo fe me aa mensu Awula baa sumo mi Asor sɛ wo gya me hɔ aa ade atɔ mani Ma tɔ nne3ma de be hu Wofa Asomani Ɛda a mɛ hyɛ wo kawa, mɛ bo agyi mani Wo te biibi aa yi woani We no go break up Even if we break up we go make up Me deɛ me fe wo a me frɛ wo ASAP Nea wo de ku me ne sɛ nea wo yɛ wo make up Me feeli wo from way back Obaa gbemi Asor Mmm dasoor Enemies talk say make we break up Asor Odo na sor Enemies pray say make we break up Asor Mmm dasoor Enemies talk say make we break up Aso Odo na sor Enemies pray say make we break up

Can't get it out of your head? Play “IDK” yourself.