Lyrics Timed, click a line to jump
You dey do me like magic
Do me like abrakadabra
The way you move is like magic
Do me like film trick
You dey do me like
You de do me like magic
Carry me go where I no know baby
Do me like magic
You dey do me like
You dey do me like magic
Je m'appelle Big Daddy K
If you no know
I'm a titled man in my village
You no know
So if I call your name
You should answer me
Yes Sir
Yes Sir
Yes Sir
Yes Sir
Yes Sir
All of a sudden my Jericho walls are crumbling
My words I'm fumbling
What have you done to me?
Attention
At ease
Oh baby you dey trigger me like magic
Do me like abrakadabra
The way you move is like magic
Do me like film trick
You dey do me like
You de do me like magic
Carry me go where I no know baby
Do me like magic
You dey do me like
You dey do me like magic
Who be that who be that
Who be that who be that
Who be that o
Competition for where?
My baby too correct
A billion dollars
No go fit afford am
You no fit collect am
Me I don surrender
To Her Royal Majesty
My eyes have never seen
Such a beautiful incredible majestical
Unbelievable undeniable overcapable
Super reliable
You're a miracle o
Magic
Do me like abrakadabra
The way you move is like magic
Do me like film trick
You dey do me like
You de do me like magic
Carry me go where I no know baby
Do me like magic
You dey do me like
You dey do me like magic