MyLyricsFinder

Format

Macreamy Anthony

00:24.85 “I wan blow like you”

Lyrics Timed, click a line to jump

I wan ball like you
I wan dey alright
I wan blow like you
I got like get tatoo
I wan ball like you
I wan dey alright
I wan blow like you
I got like get tattoo
Gimme fomat o
You call me a G
But I no get any money
Say we dey ball o
Oga gimme fomat o
See the pictures we post
With your shirt na im I dey pose
Say we dey close
Brother gimme fomat o
No dey whine me
No dey use dey play
No whine me
Gimme fomat
No dey use me dey joke
No dey use me dey dey dabaru
Yea yeah
Show me the way
Show me the way
No dey look me eye come throw way
Make I follow chop money
Make I follow geti money eh eh
No dey do my guy for front
You no come dey reason me for back o
You call me your guy for front
Meanwhile your guy dey back dey lack o
Send me the fomat
Send me the fomat fomat
Make I no be door mat
Make I no be door mat door mat
No leave me like that
No leave me like that like that
Before wahala go be like bicycle wey no dey hard to start o
Gimme fomat o
You call me a G
But I no get any money
Say we dey ball o
Oga gimme fomat o
See the pictures we post
With your shirt na im I dey pose
Say we dey close
Brother gimme fomat o
No dey whine me
No dey use dey play
No whine me
Gimme fomat
No dey use me dey joke
No dey use me dey dey dabaru
Yea yeah
I wan dey
I wan be like a big boy
I wan dey
I don pray
I wan dey like you
I no want delay
I wan dey like you
Make them pay