Lyrics Timed, click a line to jump
Dudu nor nor
Gara Gara si won
When I no get money, dem talk say I no dey gara
(Gara Gara)
Money don dey my hand now, I start to dey gara
(Gara Gara)
But when I no get ooo, dem no dey look my face ooo
Na wey I don get, dem dey look my face
Atahiyah tu lilahi, Azakiyatu lilahi
Nikan o ma ra lambo, oni lati tepa moshe
Make my blessing no stop ooo
Make money come in abundant
Anything wey dem like make dem talk ooo
Mo man Jaiye tin mafi kuku
Make my blessing no stop ooo
Make money come in abundant
Anything wey dem like make dem talk ooo
Mo man Jaiye tin mafi kuku
Oriti bamishe, mo do mon tan so
Oro mi ja sope, Alhmadullahi
(Oriti bamishe, mo do mon tan so)
(Oro mi ja sope, Alhmadullahi)
Money na water, money na love
Na who get dem go show love
Eni lowo laye ma mon, you should know that
Dem no go show you love, If you no get the raba
Steady on my grind, kan malo fi mi gara
Owo tabua (tabuaa)
That's what I pray for (pray for)
Owo jaburata (jaburata)
That's what I want ooo (want ooo)
Make my blessing no stop ooo
Make money come in abundant
Anything wey dem like make dem talk ooo
Mo man Jaiye tin mafi kuku
Make my blessing no stop ooo
Make money come in abundant
Anything wey dem like make dem talk ooo
Mo man Jaiye tin mafi kuku
Oriti bamishe, mo do mon tan so
Oro mi ja sope, Alhmadullahi
(Oriti bamishe, mo do mon tan so)
(Oro mi ja sope, Alhmadullahi)