MyLyricsFinder

do

Minz

Lyrics

Below I no mind I no mind If she show me something wey you sabi do I don high I don high Oya show me something wey I no fit do She say I be Sharp shooter sharp shooter Shana wole spray all the girls with my bazooka Them go fall like dominos When they see the caliber omo sare Take a look at me now I'm stacking my mula Fuck your talkipher Everybody gbamified Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde) Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde) Oh nowo mo de nowo (owunde) Mo ni kpe mo ti nowo (shungbe) Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh Kora ye owa moto (owunde) Oya so the lowo oh Mi sare sa jo oh I no mind I no mind If she show me something wey you sabi do I don high I don high Oya show me something wey I no fit do Girl you fine (so fine) So fine (so fine) Make I show you something wey man no fit do Yeah give her one time she no comot leave us Cos her man only do many more We dey mtchw we dey too much 7 o'clock and we still dey pop Issa Issa attention party I don't know that broke get the fuck out my section Snaps way dey send boys into depression That's our sole occupation Sharp shoot sharp shooter Zero body shot I'm going for the juggler Make somebody hold me now Flow so spectacular emi wa sare Take a look at me now I'm stacking my mula Fuck your talkipher Make nobody bamified Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde) Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh (owunde) Oh nowo mo de nowo (owunde) Mo ni kpe mo ti nowo (shungbe) Oh-lo-lo-lo-lo-lo-oh Kora ye owa moto (owunde) Oya so the lowo oh Mi sare sa jo oh I no mind If she show me something wey you sabi do I don high (I don high) Oya show me something wey I no fit do