Lyrics Timed, click a line to jump
Aaaaah aaaaah aaaaah
Ooooh ooooh ooooh
Ooooh ooooh oooh
Ye ye ee
Seen a lot of niggas die and watched their Mama's cry
And their shawty say she no go fit survive
Before you say jack she's with another guy
Cos soldier come and go barrack stand gidigba
At the lowest of mi life all I had was me
I've been all alone like I be Damini
A couple niggas show but when it's time they leave
Leeaaave
Someday I'll be gone
And the world just wouldn't stop
E go be like say I never showed up
It's why mi live just the way I want
Oooh Someday I'll be gone
And the world just wouldn't stop
E go be like say I never showed up
It's why mi live just the way I want
Oooh Someday I'll be gone
Gone
E go be like say I never showed up
My rooms like a clinic always popping pills
Tryna ease the pain wey mi I dey feel
Abeg lean on me I dey wither like bill
Beneath this smiling face aswear I dey bleed
Cos MJ died and the world still break dancing
Bossman died and shuri replaced him
Kobe left NBA didn't cease
Sometimes I sit and ask who I be
Na why I grab my lighter light up my ganjer
Don't mind the doctor f*ck up my liver
Wanna stay high from now till forever
Cyant lay low I'm not Larry Gaga
So when mi get Pon mi knees and pray
Mi pray to Jah make he bless my way
Mi no dey mind what the badman say
Mi just dey push mi dey do am my way
My way
Cos when you gone they'll say RIP
Talk about the sweet memories
One candle night and that's about it
Eeeeh eeeeh eeeeh eeeeh
Someday I'll be gone
And the world just wouldn't stop
E go be like say I never showed up
It's why mi live just the way I want
Ooh Someday I'll be gone
And the world just wouldn't stop
E go be like say I never showed up
It's why mi live just the way I want
Want aahn aaahn aaahn
E go be like say I never showed up
Showed up