Body Language
Null X
00:17.24 “Girl your body be the melody I dey follow”
Lyrics Timed, click a line to jump
Bad gyal
Whine for me
Girl your body be the melody I dey follow
Every move, every step be like photo
Sweet like sugar you dey burst my brain o
Anytime you move, I dey feel that flame o
You no dey talk much, but your body dey speak
Slow whine omo e dey make man weak
See as you carry am, baby no be small thing
Tonight na your love wey I go sing
Baby rotate, no dey form o
Gimme small chance make I perform o
Your body language dey talk say you want more
E be like say we go lock door
Gyal your body language (Ah-ah)
Dey tell me say you want my package (Ah-ah)
Make we dance till we see the sunrise
Body on body no compromise
Gyal your body language (Ah-ah)
E dey ginger me to do damage (Ah-ah)
We go groove till we lose our mind
Party all night baby no rewind
E get the way you dey bend your waist o
E dey make all the boys dem craze o
Na only you wey dey light my place o
If I miss you na my heart go break o
Gimme wine slow motion e dey burst my medulla
Fine gyal you sabi do me cellular
Omo you carry front, you still carry back
E no get space baby make I park
Who get body
She get body
Who get fire
She get fire
We go dance am we go scatter ground
Till dem talk say we don take over town
Who get body
She get body
Who get fire
She get fire
We go dance am we go scatter ground
Till dem talk say we don take over town
Dey tell me say you want my package (Ah-ah)
Make we dance till we see the sunrise
Body on body, no compromise
Gyal your body language (Ah-ah)
E dey ginger me to do damage
We groove till we lose our mind
Party all night baby no re-rewind
Yeah-yeah
Na your Vibes I dey follow
We go party till tomorrow
Can't get it out of your head? Play “Body Language” yourself.
Find the sheet music