Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember, girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
See, nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like
I'm their homie
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when we sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na, see ma na
Owo tutun everyday
Aso tutun everyday
Bata tutun everyday
Show tutun everyday
Oh yeah, I'm getting paid
Oh mo ti elevate
See me now, bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belong to us
Jagaban
Back when they hating me
Remember me stop underrating me, remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Igba ti mo l'owo, ola mi ti ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey, eruku to package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma rearrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Won gbo Yoruba rapper imi w'ani barawo bansa
Rasta
You know say me na bad man rasta
Don't you call me here acting man mana rasta
Me na bad mana rasta
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
I'm all about my success, no question
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and Charity
Big up to people wey i love in all the vanity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite, hypocrite
Dem ma laugh with you now and frown at your back
Tell dem ma hypocrite, hypocrite
Dem ma chop with you now and start telling about
No bi so
No bi so
They wanna hold us slow
No bi so
No bi so
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na D'banj
I thank God for the kind of life I'm living
I remember that was in the plan
Me tell them back when they hating me
Remember me stop underrating me, remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me, remember
Back when hating me
Dey never fit stop underrating me, remember
Back when dem hating me
Dey never for stop underrating me, remember
Back when dem hating me
Dey never fit stop underrating
Back when dating hating me
Dey never fit stop underrating me