Lyrics
Pami - OXM & 47 BILLIE
she be like mmm
i be like mmm
she be like mmm
on a Saturday
mmm
she be like mmm
i be like mmm
on a Saturday
Pami oh-oh
You Dey shak me like Pammy oh oh
Tell my guys sey na you I go marry oh oh
Na your photos wey full my gallery oh
Oh wait
I fit pay salary oh
Dem other girls, but you I sabi oh-oh
pierce in me world you be my Barbie oh-oh
Girl you dangerous olomi oh-oh
girlie say ur body make me feeling funny
u so pretty n ur coochie make spending money
baby thrusting me so wild way u throw that ass back
n u causing problem imma give u loving
imma give u loving
she’s the kind of woman make me
mmm
i be like mmm
on a saturday
mmm
she be like
mmm
i be like mmm
on a saturday
Lately, slidin
I been riding with mine
Roll the switcher and i was vibing yeah vibing ey
Me and you yeah we got to have that understanding
That I’m riding
Through the dark times
If you’re ready
Bring the loud pack
I’ll be at mines
With my wolves dem yayayaaa
baby come n be my baby Cinderella
i swear u show me shege
shey my u no go show me mercy
i go in wit my niggas working on the weekdays
i be drifting in a rover for the saturday
you make a nigga go
mmm
she be like mmm
i be like mmm
on a saturday
mmm
she be like mmm
i be like mmm
on a saturday
Pami oh-oh
You Dey shak me like Pammy oh oh
Tell my guys sey na you I go marry oh oh
Na your photos wey full my gallery oh
Oh wait
I fit pay salary oh
Dem other girls, but you I sabi oh-oh
pierce in me world you be my Barbie oh-oh
Girl you dangerous olomi oh-oh
see i bend her back im loving till u pass out yeah
dirty secrets she be giving in our looks
those eyes ey make a nigga
mhmm be like mhmm on a Saturday