MyLyricsFinder

Closure

Priesst

Lyrics

How many loses I no fit count Plus you minus you I still mount They been wan put me for talk I keep quiet But no go play with my dawgs them fit bite Uhn biko When I go get my own peace of mind Aliko He no get the kind money wey I dey find Sabi oh Tana tana bi Waris I dey shine Ibadi oh You wan dey sleep on me Shey you dey whine It's a cold world baby All my body don white I need closure baby Na then I go feel alright Make the money flow San de bi Na why I no dey sleep all night We dey on motion baby No dey slow me down e go fit cause fight Pound Sterling Soft If e sup plenty people go chop Dangerous but e posh Deep waters I dey swim with Lacoste Gentle until e burst I get brain but sometimes e dey touch What is it it's a lot Oyinkansola e dey rush Onye m huru naya biko When I go get my own peace of mind Aliko He no get the kind money wey I dey find Sabi oh Tana tana bi Waris I dey shine Ibadi oh You wan dey sleep on me Shey you dey whine It's a cold world baby All my body don white I need closure baby Na then I go feel alright Make the money flow San de bi Na why I no dey sleep all night We dey on motion baby No dey slow me down e go fit cause fight