MyLyricsFinder

ROLL IT

RDX

Lyrics

I like it uh Yeah I like it Girl eh So go down Go down Go down Go down Go down Girl I love the way you roll it See how you control it uh uh You dey make me come beg for more Omo I love the you roll it I no fit just control it Cuz e get what I'm looking for Looking for As we step into the club See how people just dey jump Dem say peter and Paul you guys Are keeping it so strong Say we no go ever stop We are heading to the top As the music go go Then all of a sudden see this girl dey eye me Eye me Looking so inviting I no know say she dey try You can imagine uhh Her body so tempting eh Girl I love the way you roll See how you control it You dey make me come beg for more Omo I love the way you roll it I no fit just control it eh Cuz e get what I'm looking for You making me want you so Go down Go down Go down Go down Go down Eh So go down Go down Go down Go down Go down Yeah As you dey scatter for this song No blame me if I misbehave by losing control (losing control) Losing control And no matter how I go This girl Wey I dey see She's bringing out those fantasies in me Whether when shes whining (whining whining eh) Looking so inviting (inviting inviting) I no know say she dey try me You can imagine girl Her body's so tempting girl Girl I love the way you roll See how you control it You dey make me come beg for more Omo I love the way you roll it I no fit just control it eh Cuz e get what I'm looking for You making me want you so Go down Go down Go down Go down Go down Eh So go down Go down Go down Go down Go down Yeah If you see this girl dey eye me(eye me) Looking so inviting(inviting) I no know say she dey try me You can imagine Her body's so tempting girl Girl I love the way you roll See how you control it You dey make me come beg for more Omo I love the way you roll it I no fit just control it eh Cuz e get what I'm looking for You making me want you so Go down Go down Go down Go down Go down Eh So go down Go down Go down Go down Go down Make you roll Control it Roll it Make you roll it Control it Roll it Make you roll it Control it Roll it Make you roll it Control it Roll it Make you roll it