Osemudiame
Olezele ofen ye mume
Jesu noje mudianime fo
Oha mudia no ria, o ye de
Oide Oide
Hmmn Rela Baby Dangbana
You know
Will you call my name?
Rela
Rela baby Dangbana
You know
Cheque for hand
Hmmn Back for ground
Everyday alabosi
But I no dey see
Apart from that
Many things my eye dey see
Everyday I just dey think
Many days I no dey sleep
Urrr I know you make my life complete
But I never really felt lonely
So when they say all sort about me
I know everything is working for me
For me
Everything is working for me
Everything I said we gon see
Many things I heard about me
I just want a life of money
Wahala
Wahala
Wahala
Say
Ehhhh
We run it back to back
We run it back to back
We run it back to back
C'mon
AyoBeatz, Voltage, Rela
Everything gon work for me
I be walking down the road and I still dey expect say the money go drop and but the minute I check
Another debit again
Wetin I gain
Now I gats come borrow money again
Call my brother make he run me some cheese add 50 naira cos I dey on debit
Now the pounds and dollar wey I get dey compete
And the fine fine girls thema whine it for me
Hmmm Talomola
Shebo ni koni lola
Shebo ni koni domo
Shebo ni koni nowo nowo
Rela
Rela baby Dangbana
I dey always believe
Everything is working for me
For me
Everything is working for me
Everything I said we gon see
Many things I heard about me
I just want a life of money
Wahala
Wahala
Wahala
Say
Ehhhh
We run it back to back
We run it back to back
We run it back to back
C'mon
AyoBeatz, Voltage, Rela
Everything gon work for me
Hmmm
I just want a life o
Many things for life o
My brother your eyes o
And I dry my eyes o
How you Dey
How is everything
I want to assure you that today that God is by your side
Your name means Osemudiame
God stands by your side wherever you are
In the club o
In the meeting
God will fight for you