Lyrics Timed, click a line to jump
Eiii
Ahh
No vex, no vex
No vex Oga, see no vex
No vex, no vex
No vex madam see no vex
Last Last, ego cast
Edon shock Oga see he don die
He come spend on girl for 9 months
She come rob Peter to pay Charles
Don't cry, na so life
Your boyfriend wey dey follow big nyash
He don get Pikin with fine wife
Wey you tattoo ein name for forehead
Your bae get another bae, wey that bae too get a bae
Your bae get another, your bae get another bae

Kyem pɛ, kyem pɛ clockwise
Your bae get another bae, wey that bae too get a bae
Your bae get another bae, your bae get another bae
Your bae get another bae, wey that bae too get a bae
Your bae get another, your bae get another bae
Your bae, your bae, your bae, your bae, your bae
My bae, my bae, my bae, my bae, my bae
Our bae, our bae, our bae, our bae, our bae
Their bae, their bae,their bae, their bae, their bae
As the gbedu dey knack
Your girlfriend dey dey knack
5 rounds nonstop, she sef can't walk she don't talk say prank
As the gbedu dey knack
Your girlfriend dey dey knack
5 rounds nonstop, she sef can't walk she don't talk say prank
Your bae, your bae, your bae, your bae, your bae
My bae, my bae, my bae, my bae, my bae
Our bae, our bae, our bae, our bae, our bae
Their bae, their bae, their bae, their bae their bae

Eh he, eh he