Lyrics Timed, click a line to jump
Driving Downtown
See you pass down
I nearly pass out (I nearly pass out)
Yeah it can't be right now
Forget your matter
Delete the data (eh, I delete the data)
But when I see your low waist (low waist)
I reminisce
Back to dem days You been Dey come my way (ohhh)
This your Body (Body)
Tell me something you doing to me
Shawty (eh ohh)
This your Body (uuh)
When you pass they Television
Your Body (your Body Ohh)
Body (your Body ohh)
I know we got issues
Wetin go solve them
No be to sober
We don't need no tissues
(we don't need no tissues)
Girl you disloyal
You made this love drown
Lately I miss you
(Ah ahhh)
And e Dey (uh)
E Dey pain for body
E Dey make me want colo (ohh ehh)
I know we got issues (I know we got issue ah)
Wetin go solve them
No be to sober
We don't need no tissues (we don't need no tissues)
Girl you disloyal
You made this love drown
Lately I miss you (lately I miss you)
(Ah ahhh)
And e Dey (uh)
E Dey pain for body (eh)
E Dey make me want colo (ohh)
Ehhhh
You
Every time that you move
And the steps that you take
E Dey make me Amuse (E Dey make me Amuse)
Some sight abuse
My NUNU
I just want lean on you
All the trips on you
Tell me where you wanna cruise
I'll be a sailor for you
(Ahann)
This Love e dey make me realize
My heart turn cold
Now I live in my mind (now I live in my mind)
Take One, Take Two
I no high
But my eyes don close
Hope I don't loose my Mind
This love is really really blind
If you tell me say you no see am for my eyes (yeah)
Say if you tell me say, you no see am for my eyes
(Body)
Tell me something you doing to me
Shawty (eh ohh)
This your Body (this your body)
(Uuh)
When you pass they Television Your Body (oh ohahh)
Body (eh ohh)
I know we got issues
Wetin go solve them
No be to sober
We don't need no tissues
(we don't need no tissues)
Girl you disloyal
You made this love drown
Lately I miss you
(Ah ahhh)
And e Dey (uh)
E Dey pain for body (eh)
E Dey make me want colo (ohh ehh)
I know we got issues
Wetin go solve them
No be to sober
We don't need no tissues
(We don't need no tissues)
Girl you disloyal
You made this love drown
Lately I miss you (lately I miss you)
(Ah ahhh)
And e Dey (uh)
E Dey pain for body (eh)
E Dey make me want colo (ohh ehh)
You
Every time that you move
And the steps that you take
E Dey make me Amuse
Some sight abuse
My NUNU
I just want lean on you
All the trips on you
Tell me where you wanna cruise
I'll be a sailor for you
(Ahn)
Can't get it out of your head? Play “Body” yourself.