MyLyricsFinder

Vindicate

Semah, Flavour

Lyrics

J Stuntz on the beat Ayeyeyeyeyeyo Original Mr Flavour on the dance or the don Ah Oyoy Ghana One, two, achi Anything they set I dey jump and pass (okay) It is not by power, it is not by might Enemies dey work everyday and night oh Them no know say Jah Jah dey me side (ooh) E dey for back, we dey dey for front E dey for front, we dey dey for back Anything they send, back to sender oh Ku Jah Jah blessing no man can curse Chebеnu mo, chebenu mo, osinikwe, chebеnwege Nenu fan obi akpo Obi ajulu ajulu obi chukwu Lai lai, dem no go see me (lai lai) Lai lai, dem no go harm me Zaba nwa gi, zaba nwa gi, shike mi, ejo Oh Lord of mercy Iribi wo mo mo, ehh Jehovah Nissi Iribi wo mo mo, abeg Ehh Vindicate me o Iribi wo mo mo Save me o Ehh From the hands of the enemies Iribi wo mo mo Abeg Ehh Oyoy Ghana Wooh Vindicate me oh my Lord Vindicate me, Oluwa Vindicate me oh my Lord Shike mi, Oluwa Vindicate me oh my Lord Vindicate me, Oluwa Zaba nwa gi, zaba nwa gi Shike mi, ejo Original Ghana Anything they set I dey jump and pass (okay) It is not by power, it is not by might Enemies dey work everyday and night oh Them no know say Jah Jah dey me side (ooh) E dey for back, we dey dey for front E dey for front, we dey dey for back Anything they send, back to sender oh Ku Jah Jah blessing no man can curse Chebenu mo, chebenu mo, osinikwe, chebenwege Nenu fan obi akpo Obi ajulu ajulu obi chukwu Lai lai, dem no go see me (lai lai) Lai lai, dem no go harm me Zaba nwa gi, zaba nwa gi, shike mi, ejo Oh Lord of mercy Iribi wo mo mo, ehh Jehovah Nissi Iribi wo mo mo, abeg Ehh Vindicate me o Iribi wo mo mo Save me o Ehh From the hands of the enemies Iribi wo mo mo Abeg Ehh Oyoy Ghana Wooh Original Ghana Ngelu, Michael, Onyisiaga Onye nso, ana emeke nne Ngelu, David, Onye ozi Onye nso, ana emeke nne Akwara fa, Fada N'paka In adoration, ana emeke nne Ayeyeyeyeyeyo Hahahaha Original Mr Flavour on the dance or the don Ah Oyoy J Stuntz mixing One, two, achi

Can't get it out of your head? Play “Vindicate” yourself.