MyLyricsFinder

Try

shagzy

00:18.10 “People no dey love again if money no Dey”

Lyrics Timed, click a line to jump

Fine boy shagzy
People no dey love again if money no Dey
You go dey your dey
People no dey sleep again if hustle no pay
We go try again
Na why I carry my shoe
I buckle up
I follow who know road I link up
Na my hustle be my CC wey I dey top up
(wey I dey top up)
People no dey love again if money no Dey
You go dey your dey
People no dey sleep again if hustle no pay
We go try again
Na why I carry my shoe
I buckle up
I follow who know road I link up
Na my hustle be my CC wey I dey top up
(wey I dey top up)
Baba shanu fun mi make I no fall
Moti shey enu fun mummy pe kon mo phor o
Pe ipadabo mi oshi ma bad gan
Because na broke I broke
No be stroke I stroke
E sure for me say I go make this dough
This hustle hard omo no be joke
E bitter gan omo no be coke
Dem Dey feel my vibes
Them Dey feel my flows
I say I no dey smoke
Dem say na scope
I be poor boy from egbeda
I dey hustle struggle for my raba
Those people wey dey call me motherfu*ker
Ajeh oju won ma to ja
Oma to da
Mo ma go far gan bi ti BURNA
E ma gbo orin mi every corner
People no dey love again if money no Dey
You go dey your dey
People no dey sleep again if hustle no pay
We go try again
Na why I carry my shoe
I buckle up
I follow who know road I link up
Na my hustle be my CC wey I dey top up
(wey I dey top up)
People no dey love again if money no Dey
You go dey your dey
People no dey sleep again if hustle no pay
We go try again
Na why I carry my shoe
I buckle up
I follow who know road I link up
Na my hustle be my CC wey I dey top up
(wey I dey top up)
Ayi gbo ifa la wo oke
Ifa kan osi pa ara
Eni chache ma jere
Eni sun oni gbo pa
Tori oju ti ri enu ko le so
Ati ko orin titi Emi ti fe bo
Ah Emi ti fe bo
Just to get the dough we dey grind all day
Left my home go where mama no dey
Dem give me soap make I use all day
I baff am oo I no see 1k
My Guy na Grace still sure oh oh
Na Grace sure oh oh