Lyrics
I need love wey go hold me
Very tight when I'm lonely
If u want make I holy
I go give testimony
Only you me I wan see
This your voice e dey sweet me
When u sing karaoke
You go fit win the Grammy
Oya sing for me slowly
Come and sing for me baby
No be Gucci or stoney
But I go buy u a rollie
When I'm done chasing money
if it's Benz wey you wan see
I go give you Ferrari
Take you straight to Hawaii
Second night we in Paris
Pack your bag omo mommy
We dey go where u wan see
Girl With you me I find peace
Oh my Anna, banana
U dey make me dey ginger
Is the love I remember
No dey give me wahala oh
When I call she dey answer
Real love not made in china
you dey make me a winner
Keep me warm for di winter
Cause u hot pass di summer oo
Pray Di love no go scatter
Oh my Anna, banana
U dey make me dey ginger
Is the love I remember
No dey give me wahala oh
When I call she dey answer
Real love not made in china
you dey make me a winner
Keep me warm for di winter
Cause u hot pass di summer oo
Pray Di love no go scatter
Since I find love e done tey
Dem dey talk what they wan say (go)
Na for you me I change ways
Make I come ova ur place
If u talk say na mayday
I go run there w quick pace
Usain Bolt no go fi race
I go chase like mr kante (I'm)
Never tire on your case
When u smile w your fine face (this)
No be Franklin I'm still saint )
Guard my corner and I still aim
On your case me I dey brave
No dey worry you dey safe
You can call on me all day
When ur ready to escape
Different country for new dates
no dey lie no dey talk tales
You go see when u board plane
I go see u by Friday
Oh my Anna, banana
U dey make me dey ginger
Is the love I remember
No dey give me wahala oh
When I call she dey answer
Real love not made in china
you dey make me a winner
Keep me warm for di winter
Cause u hot pass di summer oo
Pray Di love no go scatter
Oh my Anna, banana
U dey make me dey ginger
Is the love I remember
No dey give me wahala oh
When I call she dey answer
Real love not made in china
you dey make me a winner
Keep me warm for di winter
Cause u hot pass di summer oo
Pray Di love no go scatter