Lyrics
I remember the time I was fading slowly piece by piece
Overthinking dey burn calories like say I dey smoke cannabis
I dey para for God say tell me, why you do me like this
Why I must to suffer, for my life to normal
When I cross to this other side I see wetin I miss
No be say my problem finish, but my faith dey increase
When I see you I pray baba God pack your hand full with grease
Make you fight through suffer, till things go normal
Oya shake body
Forget who you dey owe money
Forget the pain wey dey body
You gats surrender it for him
Brother shey you know
Even if life give you blow
God no go ever leave you go
One day your joy go over flow
Oya shake body
Forget who you dey owe money
Forget the pain wey dey body
You gats surrender it for him
Brother shey you know
Even if life give you blow
God no go ever leave you go
One day your joy go over flow
Sometimes I no see water
But I know say well no far
Sometimes I fall for gutter
But I know say tomorrow better
Oya shake body
Forget who you dey owe money
Forget the pain wey dey body
You gats surrender it for him
Brother shey you know
Even if life give you blow
God no go ever leave you go
One day your joy go over flow
Oya shake body
Forget who you dey owe money
Forget the pain wey dey body
You gats surrender it for him
Brother shey you know
Even if life give you blow
God no go ever leave you go
One day your joy go over flow