MyLyricsFinder

Hey

Timaya

00:06.38 “I know you've been trying so hard to make”

Lyrics Timed, click a line to jump

Yo, my brothers and sisters
I know you've been trying so hard to make
It one way or the other in your life mehn
You dey feel bad be one way or the other see mehn
You come dey feel like say you escort people come this world
But Jehovah be the key mehn, just keep trying
With fact say you know God, you no go fail
Let's go
Well I want you to know
How my life e just dey go
Eh I back then when I start
Na so some people despise me oh
Dem say I no go grow
Some dey dem say I go stop for road
Anytime I wake up
I go thank you for everything you give me oh
Thank God oh
Thank God oh
For killing me oh
Killing me
Everybody body say eyy eyy eyy eyy
Nana wey oh
Nana na wey oh
Nana oh
Nana
Everybody body say eyy eyy eyy eyy
When I sing I want you to know the truth is bitter
The time I start many people dem dey wonder
Now dem don dey ask who be Timaya
Everywhere you go I dey burn like fire
Chai, some people dem want quench this fire oh
Dem call fire service to quench the fire oh
Dem no know say
I holy ghost fire
Hear me sing say
Right now I'm a self made man eh
I believe in my God
Everybody say eyy eyy eyy eyy
I never do anything for my life oh eh
Some people make una leave me alone eh
Everybody say eyy eyy eyy eyy
Nana wey oh
Eh nana wey oh
Everybody body say eyy eyy eyy eyy
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Everybody say eyy eyy eyy eyy
Everybody, everybody sing say
When me and Elvis been dey hustle
When me and my guy Timi we dey for battle
So the people dey laugh
Dem say Timaya we be like church rats
When I sing say
Right now I don dey chop chat eh
My mama and papa dem dey so proud eh
Oh dem love me eh
I swear to God dem dey proud eh, chai
For the fact say I know Jehovah
I no go dey afraid of any motherfucker, chai
Sorry for using that motherfucking word my brother
I dey vex oh
I say I'm talking to you eh
My brother you can make it
Just say eyy eyy eyy eyy
Chai, chai
Everybody sing say
If you can believe say you go make it like this
If you believe say you go make it to the top
Just say eyy eyy eyy eyy
Chai
Everybody just hear am eh
If you be woman you dey fine figure eh
E don marry you never born oh
Say eyy eyy eyy eyy
When I sing say
If you be young girl fighting daily eh
You dey find husband who go marry you eh
Eyy eyy eyy eyy
Everybody
Everybody say
You don hustle eh
You don tire eh
You dey look for work
Everybody say eyy eyy eyy eyy
When I sing say
Won ni mi owo gbeko eh
Jehovah wey bless me eh
Everybody eyy eyy eyy eyy
Ai ai
Let God o shey baby shey camera battery go
Na the same God wey go bless you oh say
Eyy eyy eyy eyy
Eyy eyy eyy eyy
When I sing say
I'm talking to you and you eh
You are frustrated, you no get hope eh
Eyy eyy eyy eyy
Eyy eyy eyy
Oh oh
Jehovah, you are too much eh
Eyy eyy eyy eyy
Eyy
Ah, thank you