Toggle navigation
Discover
Top Songs
Top Albums
What's New?
Reviews
Tiny Minds World
NoFussDeal
Song
Artist
search
PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) - ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Buy on Amazon
Buy Sheet Music
PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) - ODUMODUBLVCK
Title
Artist
Time
PICANTO (feat. Zlatan and ECko
ODUMODUBLVCK
Download
Sheet Music
PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) - ODUMODUBLVCK Lyrics
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme anti world gangsters
Gee records Odumodublvck you get me
Fizo in the building
Praaa
They know I came in a picanto
Dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a picanto
Hundred men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Wey wey, wey dem
Fall out (who goes)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am (wey dem)
Fall out (who goes)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am
We squeeze, we march
They tench oh
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab, eh
Wetin I go do for you (aii o)
Tesh gimme cloth make I denge pose
Before we go march I go sip agbo
Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo
Shayo dey the room, desperado na why we mezebu
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load dem
Shank am, e no fit to breath
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along eh
Today we go pump am
Load am, shank am
They know I came in a picanto
Hundred men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a picanto
Hundred men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies
That plenty money must be made by any means
Abi your papa no go like denge for inside rolls royce
With two bad bitches from miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Number wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro
When we dey soak garri such a guy me must gather garri
You go fear when you see cartel
When we started dem look us less
Nah no be man, now everything bless
Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like thirteen
Buyaka buyaka
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta ba gbori wọle ọmọ ase yẹn ma japa
Make nothing join me join me with sapa
They know I came in a picanto
Hundred men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbes hey
Throway for yansh and face, bullet
Today na crate by crate we go soft and
Kele dey crash my place
I go fuck now
I go pluck down
Ego necessary
Owo necessary
Lyrics are property and copyright of respective artists and are provided for educational purposes only.
PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) - ODUMODUBLVCK lyrics are from search engines cache and are not stored in any of our servers.
ODUMODUBLVCK Concert Tickets
Dates
Date Range
Day of Week
Time of Day
Clear
Apply
Performers
Clear
Apply
Cities
Clear
Apply
Venues
Clear
Apply
Load More
Albums From ODUMODUBLVCK
THE MACHINE IS COMING
ODUMODUBLVCK
EZIOKWU (UNCUT)
ODUMODUBLVCK
EZIOKWU
ODUMODUBLVCK
The Drop
ODUMODUBLVCK
Odiegwu
ODUMODUBLVCK
Time & Chance (Deluxe)
ODUMODUBLVCK
Anti-World Gangstars
ODUMODUBLVCK
T.A.B.S (TO ALL Blvcksheep)
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK News
ODUMODUBLVCK Releases Official Video For ‘PITY THIS BOY’ - New Wave Magazine
Mon, 07 Jul 2025 18:09:53 GMT
ODUMODUBLVCK Will Headline Mainland Block Party Summer Event in New York - OkayAfrica
Fri, 04 Jul 2025 20:54:04 GMT
Odumodublvck Has an Unforgettable Voice and He’s Not Afraid to Use It - Rolling Stone
Wed, 19 Mar 2025 07:00:00 GMT
BNYX, BXKS, and Odumodublvck Ride the New Wave in Patta and Nike Video - Little Black Book | LBBOnline
Fri, 27 Jun 2025 07:00:00 GMT
Janet Jackson And Maxwell Stir Up Relationship Rumors - Style Rave
Wed, 09 Jul 2025 10:04:55 GMT
Alex Iwobi has another secret track with ODUMODUBLVCK under alias - Capital XTRA
Fri, 23 May 2025 07:00:00 GMT
Examining Odumodublvck’s Claims of Cultural Impact - The Culture Custodian
Tue, 01 Jul 2025 21:18:50 GMT
Odumodublvck, Blaqbonez beef escalates - Modern Ghana
Mon, 23 Jun 2025 23:33:58 GMT
ODUMODUBLVCK’s bold claims ignites Nigerian Hip Hop debate - Businessday NG
Wed, 25 Jun 2025 12:35:26 GMT
ODUMODUBLVCK Drops Surprise Mixtape ‘THE MACHINE IS COMING’ - clashmusic.com
Tue, 01 Apr 2025 07:00:00 GMT
Nigerian musical stars ODUMODUBLVCK and Victony share ‘Pity This Boy’: Listen - GRUNGECAKE
Fri, 07 Feb 2025 08:00:00 GMT
Odumodublvck, Blaqbonez clash over best rapper claim - The Guardian Nigeria News
Mon, 23 Jun 2025 07:00:00 GMT
Davido Announces Fifth Album ‘5ive’ & New Single ‘Funds’ With Odumodublvck & Chike - Billboard
Thu, 05 Dec 2024 08:00:00 GMT
ODUMODUBLVCK Drops Surprise Mixtape ‘THE MACHINE IS COMING’ - TurnTable Charts
Fri, 04 Apr 2025 07:00:00 GMT
Odumodublvck and Blaqbonez clash online over who is the best rapper - GhanaWeb
Tue, 24 Jun 2025 07:00:00 GMT