Wrong Person (with ODUMODUBLVCK) - Adekunle Gold

Wrong Person (with ODUMODUBLVCK) - Adekunle Gold

Adekunle Gold

Wrong Person (with ODUMODUBLVCK) - Adekunle Gold

Wrong Person (with ODUMODUBLVCK) - Adekunle Gold Lyrics

Dem dey think say I gentle for face but, I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person (with the wrong person)

(It's Kel P Vibes)

What do they say about me?
Too much gossiping but, they saying nothing
Why-why? I don't take it lightly
I just keep the focus on the mouth that I feed, oh-wey
Olopa, kuro, kin koja
Me, I no wan fight but, don't cross my line
Anything you see-see, don't be surprised
Me, I be animal, I don't want to bite

Dem dey think say I gentle for face but, I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face but, I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person, oh-yeah

Why should I talk? Why should I talk?
My money man-maranma, full stop
They taking shots, they taking shots
I take one shot of Dongoyaro
E no concern me, somebody talk, no time for that
E no concern me, somebody talk, no time for that

Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (no gather)
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face but, I no gather
Nothing you do go tension me (Odumodublvck)
You're messing with the wrong person

Ayy
I no dey look Uche face when I dey spray kalanut (ehh)
AG Baby, pass me the weapon, no be catapult (eh-ehn)
My kala too dey hot, my finger too dey pim-pim up
Gun them down, black out
Obrogodi drink zobo, Odumodublvck, na you we trust (na you we trust)
Put them in a body bag, Abacha stuff
Ken Saro-Wiwa, fought with everything I got
Obalola (zii), I'm the ruler (go), of the zanga (go, go)
Make I buga, show my kala

Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (no gather)
Nothing you do go tension me (carry waka, carry tension)
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (AG Baby, how far na?)
Nothing you do go tension me (praa)
You're messing with the wrong person (Odumodublvck)

Wangere, wangere-wa (how many? How many?)
Looking brand new, I be cha-cha (make dem steady, steady)
No put your mouth for my matter (as I dey here)
I make the Benjamin scatter (ayy)
Wangere, wangere-wa
Looking brand new, I be cha-cha
No put your mouth for my matter
I make the Benjamin scatter



Lyrics are property and copyright of respective artists and are provided for educational purposes only.
Wrong Person (with ODUMODUBLVCK) - Adekunle Gold lyrics are from search engines cache and are not stored in any of our servers.

Adekunle Gold Concert Tickets