Toggle navigation
Discover
Top Songs
Top Albums
What's New?
Reviews
Tiny Minds World
NoFussDeal
Song
Artist
search
Shout Out - Wizkid
Wizkid
Buy on Amazon
Buy Sheet Music
Shout Out - Wizkid
Title
Artist
Time
Shout Out
Wizkid
Download
Sheet Music
Shout Out - Wizkid Lyrics
Yeah!
E yee yeee
Wizzy
As a young boy in the ghetto
Dem tell me say wizzy no go blow
As a young boy in the ghetto
Dem tell me say wizzy no go fit do show
Now dem call me star boy
'Cause the boy is in charge boy
I'm badder than them by far boy
Jah bless me, so nottin them
Bagga
Fit try wey fit press me
No be me na God bless me
He put me on top so no stress me
This time won pò lowo
But I no mind dem, dem be olodo
Talking ish about me se o ya were
My matter won gbe sori bi igbede
Now bad mind people say I too booga
Dem say I too dey act like don baba ye
Shoutout to my real nigga
God go may you bigger ohh
Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
Shoutout to my real nigga
God go may you bigger ohh
Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
E farabale, e gba agbara le
Abegi calm down no day do
Like baálè
If the fight start now, na you go first
Kan lè
No dey form James Bond for me
Yea yea
Why you dey do like monkey?
Why you dey shout like your house dey for sea?
Now you dey denge denge I dey pose
I dey fast lane no go slow so oh
E farabale, e gba agbara le
Abegi calm down no day do
Like baálè
If the fight start now, na you go first
Kan lè
No dey form James Bond for me yea yea
Why you dey do like monkey?
Why you dey shout like your house dey for sea?
Now you dey denge denge I dey pose
I dey fast lane no go slow so oh
Shoutout to my real nigga
God go may you bigger ohh
Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
Shoutout to my real nigga
God go may you bigger ohh
Shoutout to my real nigga I pray that you get bigger ohh
E yeee yee
God go make you bigger oo
Sammy lowkey
God go make you bigger oo
Banky W
God go make you bigger oo
Wczeey
God go make you bigger oo
Osagie hah
God go make you bigger oo
Piper noni
God go make you bigger oo
Rotimi Rudeboy
God go make you bigger oo
Lolu rehab
God go make you bigger oo
Ayo Banks oo
God go make you bigger oo
For my real guys
God go make you bigger oo
E yeee ye
God go make you bigger oo
God go make you bigger ooo
Lyrics are property and copyright of respective artists and are provided for educational purposes only.
Shout Out - Wizkid lyrics are from search engines cache and are not stored in any of our servers.
Wizkid Concert Tickets
Dates
Date Range
Day of Week
Time of Day
Clear
Apply
Performers
Clear
Apply
Cities
Clear
Apply
Venues
Clear
Apply
Load More
Shout Out - Wizkid Video
Albums From Wizkid
More Love, Less Ego
Wizkid
Made In Lagos: Deluxe Edition
Wizkid
Made In Lagos
Wizkid
Ayo
Wizkid
Sounds From The Other Side
Wizkid
Superstar
Wizkid
Wizkid News
Wizkid's albums ranked from worst to best - REVOLT
Sat, 15 Jun 2024 11:09:18 GMT
Wizkid the Jay-Z of new generation, says Terry G - The Nation Newspaper
Mon, 17 Jun 2024 14:46:27 GMT
Wizkid's Son, Boluwatife, Enjoys Shopping Spree at Zlatan Ibile's ZTTW Store (Video) - Naija Nigeria News | Gistmania
Mon, 17 Jun 2024 15:28:49 GMT
Viral Picture of Wizkid's Baby Mama Jada P Stirs Pregnancy Speculations: "He's Looking For a Girl" - Legit.ng
Mon, 17 Jun 2024 14:15:18 GMT
Wizkid is pioneer of new wave of Nigerian musicians – Terry G - P.M. News
Mon, 17 Jun 2024 14:31:08 GMT
Davido And Wizkid Diss Each Other On Social Media - Vibe
Tue, 30 Apr 2024 07:00:00 GMT
Wizkid Is The Jay-Z of Our Generation – Terry G - Tori.ng
Mon, 17 Jun 2024 14:26:44 GMT
'Wizkid is the Jay-Z of our generation' - Terry G - Daily Post Nigeria
Mon, 17 Jun 2024 13:30:10 GMT
Wizkid's son spotted shopping at Zlatan's clothing store - NotJustOk
Mon, 17 Jun 2024 09:41:01 GMT
Wizkid Sends Cryptic Message As Davido's Crypto Currency Tanks - Leadership News
Sun, 16 Jun 2024 12:48:04 GMT
Tems Brings 'Essence' to Coachella With Special Appearances From Wizkid and Justin Bieber - Rolling Stone
Mon, 15 Apr 2024 07:00:00 GMT
New Music Fridays: Shenseea Drops Sophomore Album Featuring Wizkid, Coi Leray, and More - The Source - The Source Magazine
Fri, 24 May 2024 07:00:00 GMT
FACT CHECK: Did US restrict entry to Wizkid for 'assaulting' Jada Pollock? - TheCable
Tue, 21 May 2024 07:00:00 GMT
Justin Bieber Pops Up With Tems & Wizkid at Coachella 2024 for ‘Essence’ - Billboard
Mon, 15 Apr 2024 07:00:00 GMT
How Wizkid's debut album 'Superstar' inspired a generation - Pulse Nigeria
Thu, 13 Jun 2024 12:25:04 GMT
fil